Sunday, January 3, 2021

[Lyrics]: Olamide - Greenlight

 OLAMIDE

GREENLIGHT

[Intro]

Shaba daba di
Dibi dibi dibi da
Dibi daba di
Dibi dibi dibi ayyy
Olamide oo baby olamide
Olamide oo baby olamide
(Give them)

[Chorus]
Omoge omoge
Wetin dey sup (ahan)
I dey wait, i dey wait
For you to give me sign
Give me the , give me the
Give me the green light
Make we dey , make we dey
Make we dey fire down

Kilode, kilode
Why you dey dull (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chancе make i show you how I feel
Treat you special likе a queen
Cool down make we fire down

[Post-Chorus]
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light

O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light

[Verse 2]
Omo before you know it takes two to tangle
Make we dey close like olupan and palm groove
Baby no hide
How you dey feel
You want love
Scared of heartbreak
Of heartbreak I know
You say I look like casanova
For those wey I love baby I go hard
Na woman wey no love
Na hin go break heart
Omo no go end the film i no start
Shori, na you be the one i wan dey Jneck
Dey connect to your wifi
Glo ulimited
If you give me third place
I'd get addicted
Throwway groundnut from karashim straight to the net
Magbe tibi sa
Ka ma pra pra na pana pana
Magbe tibi sa
Ka ma zi gi zou zagou zagou
Magbe tibi sa
Ka ma fi igi gba ka fi igi gba
Magbe tibi sa
Ka ma mu furawa bi mufuta

[Chorus]
Omoge omoge
Wetin dey sup (ahan)
I dey wait, i dey wait
For you to give me sign
Give me the , give me the
Give me that green light
Make we dey , make we dey
Make we dey fire down

Kilode, kilode
Why you dey dull (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make i show you how I feel
Truth , you special like a queen
Cool down make we fire down

[Post-Chorus]
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light

O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
O ya ya
Oya oya oya
Give me the green light

[Verse 2]
Omo before you know it takes two to tangle
Make we dey close like olupan and palm groove
Baby no hide
How you dey feel
You want love
Scared of heartbreak
Of heartbreak I know

Magbe tibi sa
You know it takes two to tangle
Magbe tibi sa
Close like olupan and palm groove
Magbe tibi sa
How you dey feel
You want love
Magbe tibi sa
Of heartbreak
Of heartbreak I know

[Chorus]
Omoge omoge
Wetin dey sup (ahan)
I dey wait, i dey wait
For you to give me sign
Give me the , give me the
Give me that green light
Make we dey , make we dey
Make we dey fire down

Kilode, kilode
Why you dey dull (ahan)
I no dey, I no dey like to dey blow my mind
Give me chance make i show you how I feel
Treat you special like a queen
Cool down make we fire down

[Lyrics]: Olamide - Triumphant

OLAMIDE

TRIUMPHANT

Can I tell what it is

Everyday on cruise
Bad days are gone
Now I am bigger
Porshe Ferragamo
Yeah we crusie oh yeah

Versace and Gucci
I don't even post
House on fire call fire fighter
Yeah ahh yeah ahh yeah
Ahh yeah ahh yeah
Ahh well ahh well
Used to this lifestyle
Every Wednesday ladies night
Ahh yeah
I need no lighter
Bella shmurda I bring the fire
Ahh yeah
Everyday me ganja
What doеsn't kill you makes you stronger (ahh yeah)
Bеlla shmurda fine boy Bella me a fighter (ahh yeah)

Man I triumphant
And I've been through a lot
Many people wrote me off
But God no gree
Kan le dayon man

Man I triumphant
And I've been through a lot
Many people wrote me off
But God no gree
Kan le dayon man o

Yeah omi je lo ju mi reminiscing
Remember mama used to warn me I never listened
Some guys died some them dey for prison
Thank God for all the fasting and prayer she did
But odun mi gan when I just start to hammer
Daddy fi oshan le
Mummy ku omo mo fe mad
How could it be now ?
I was waiting for an answer
Ta mo fe da ku won le
Gbagbe gbogbo suffer ti ati suffer
Plenty dust
Dust to sand
Good things never last I understand
Mo dye irun mi yellow
Mo tun dye e si green
People think say na swag but I was loosing my mind
Mo de man fa gbo moju
Ronu moju
Mo de man moti moju
Mi o ni boju
Gbogbo kirakita ati ikanju ti mo kan ju
Mummy daddy ti lo mehn omo mo need lati san ju
They trynna bring me down
On God motilo
Getting high everyday omo motilo
Been the most high na everyday we dey fly
Hustle everyday
Everyday on my gring
Now God dey my matter ter ter
Now the boy ata ta ta
Devil fall yakata
Spray devil ratata
I break devil one fi blood si
Mo fi se pen
I put my name on the street book lati 010
Se won shere ni abi won sere
Awon bawo
Dope like Coke
Moni she ni be bi tao
Changing the narrative for the ghetto youth
O le wa lati ghetto ko ni sense
Ko de wa classy

Man I triumphant
And I've been through a lot
Many people wrote me off
But God no gree
Kan le dayon man

Man I triumphant
And I've been through a lot
Many people wrote me off
But God no gree
Kan le dayon man o

Saturday, January 2, 2021

[Lyrics]: Omah Lay - You

OMAH LAY

YOU

Girl you know I had to go to war for a

Word for these words for you (wooooaaah)
If I have to put all my health in a
Purse, it ain't enough for you (woooa oo)
Ain't nobody know the cause of my matter oh
Cause of my matter oh, is my shawty
Anybody underestimating the matter oh
Tell the man say him no know my shawty
If you need a fire, I'll be your lighter
Please be judge and put me on trial
If you think I'll hot ya, put me underwater
Take me to court, I don't need a lawyer
'Cause I love, I love you (Can't you see that)
I love, I love you (Can't you see say)
I love, I love you
I love, I love you
I love, I love you
You know I'm a bad man
You know I'm a Rasta
You know I'm a vandal
You know I do ganja
But you dey make me calm down
You dey shake my dada
You dey cut my sandals
You dey off my lantern
I used to be a brutal
Goons for Igwuruta
Girl you are my Rasta fear
Na you dey make me cool down
Anybody wanta wanta point am, make I shoot am
Girl I be wahala man, bad man Chuka
But If you need a fire, I'll be your lighter
Please be judge and put me on trial
If you think I'll hot ya, put me underwater
Take me to court, I don't need a lawyer
'Cause I love, I love you (Can't you see that)
I love, I love you (Can't you see say)
I love, I love you
I love, I love you
I love, I love you
If you need a fire, I'll be your lighter
Please be judge and put me on trial
If you think I'll hot ya, put me underwater
Take me to court yeah I don't need a Lawyer
'Cause I love, I love you (Can't you see that)
I love, I love you (Can't you see say)
I love, I love you
I love, I love you
I love, I love you

[Lyrics]: Davido - Fem

DAVIDO

FEM

 Napji killing this one

(Baddest)
E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk
Fem
(Baddest)
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk
Fem
(And di baddest)
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para
Dem go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me
Napji killing this one